Monday, February 4, 2013

Mouth Mouth Eboue don tell naija sorry(See Him swi- swi messages (Tweets)



Galatasary of Turkey and Elephant of Cote d’ Ivoire defender, Emmanuel Eboue, wey been brag and make mouth say them go chop naija supa eagles  like fried chiken for the ogbonge  chat center dem de call swi-swi (twitter), don swallow his words after naija supa eagles show them peper make them believe say them still be baby elephants.
See the talk wey him write for the swi swi (twitter) after them fall yakata for ground.







No comments:

Post a Comment